Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Oga Kizito
Oga Kizito
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kizito Efeotor
Kizito Efeotor
Songwriter:in

Lyrics

Eledumare bursti my blo blo oh Baba baba gbe mi so ke (Clear road) My blo blo must to burst My blo blo must to burst My blo blo must to burst Penny go oh Who get dream no dey sleep Who no sleep no dey dream Who no sleep no dey dream Who get dream no dey sleep No be who get big head dey know book pass Forward ever Okada no get reverse Baba baba mi jowo put water for my coconut oh oh Baba baba mi jowo use my raw egg break a stone Eh Jah jah Oluwa Jah jah Oluwa jah oh oh oh Smile for me make the world Simi Smile for me make the world hear me oh Eledumare bursti my blo blo oh Eledumare bursti my blo blo oh My blo blo must to burst My blo blo must to burst My blo blo must to burst Penny go oh Aboki no be mallam Mallam no be alhaji Aboki no be mallam Mallam no be alhaji E no E no go make sense if I no blow oh E no E no go make sense if I no blow oh Baddest levels Me sef want to fia fia Starboi level Me sef want to soco soco Jah jah Oluwa Jah jah Oluwa jah oh oh oh Smile for me make the world Simi Smile for me make the world hear me oh Eledumare bursti my blo blo oh Eledumare bursti my blo blo oh My blo blo must to burst My blo blo must to burst My blo blo must to burst Penny go oh Who get dream no dey sleep Who no sleep no dey dream Who no sleep no dey dream Who get dream no dey sleep Jah jah Oluwa Jah jah Oluwa jah oh oh oh Smile for me make the world Simi Smile for me make the world hear me oh Eledumare bursti my blo blo oh Eledumare bursti my blo blo oh My blo blo must to burst My blo blo must to burst My blo blo must to burst Penny go oh Eledumare bursti my blo blo oh Eledumare bursti my blo blo oh My blo blo must to burst My blo blo must to burst My blo blo must to burst Penny go oh Frankie free Aladdin Stan Actur on the mix Clear road
Writer(s): Kizito Efeotor, Oga Kizito Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out