Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Deejay Baller
Künstler:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Dopesticks
Produzent:in
Lyrics
Sometimes I dy feel like say I no too sabi
Cause I dy sing, act, dance but nobody sabi me
I dy feel like make I pretend but ko le dabi
Some of my gees dan blow no be sabibi
So I dy pray everyday of mi life ahn
I dy pray make water no pass garri
What tomorrow holds, Omo me I dunno
When I go get money? Omo Me I no know
What tomorrow holds, Omo me I dunno
When I go get money? Omo Me I no know
Dunno o
Omo me I no know
When I go get money Omo me I no know
Ki Laraye bami fa,(Kilon so),
Ejo e je kin rono lo, (na beg I dy beg o)
Ki ori mi tete bamishe
Ki awon ta mi deyin Leyin mi o
Ki Laraye bami fa,(Kilon so)
Ejo e je kin rono lo, (na beg I dy beg o)
Ki ori mi tete bamishe
Ki awon ta mi deyin Leyin mi o
Woni money cannot buy happiness, iyen no to ka
Mo prefer lati sukun ninu Benz than Toyota
I dy Grind everyday, even for night I no dy sleep
But them say no be who sleep, say na by who dy collect slips
Wow... really?
But God no dy sleep...
So ni ba tun ji Loru Ojo kan, mo ronu saye mi
Popc ati momc, ko seni to raye mi
Mo ro pe, ki ni mo le she, Kin fi ti ojutu aye mi
Shey kin kawe, Shey kin jale, abi kin ti e lo ko she
Shey bi awon egbe mi lon wa ni ta ti won chache
Jesu te te Dami lo hun, ko so mi do Lowo
Awon egbe mi ti ra Benz, won de she ogun owo na
So I say ...
Ki Laraye bami fa,(Kilon so)
Ejo e je kin rono lo, (na beg I dy beg o)
Ki ori mi tete bamishe
Ki awon ta mi deyin Leyin mi o
Ki Laraye bami fa,(Kilon so)
Ejo e je kin rono lo, (na beg I dy beg o)
Ki ori mi tete bamishe
Ki awon ta mi deyin Leyin mi o
I dy pray make water no go pass garri
Baba make I level up, kon ma lo pari
Eru yapa Lori mi, oluwa you sabi
Eru ti gun gbe tigun pari
But I know lord, you are faithful
All the things wey you promise
I know you go come through for me
Eyi to ti she, I'm grateful
Okiki ati owo ni mo fe
Abeg come do am for me o
Won lojo lo, I dy believe you
Wo ni nibo ni ma gba, I still dy believe you lord
Oru mi loju, I dy believe you
If you no do Wetin I want, I no go leave you lord
Sometimes I dy feel like say I no too sabi
Cause I dy sing, act, dance but nobody sabi me
I dy feel like make I pretend but ko le dabi
Some of my gees dan blow no be sabibi
So I dy pray everyday of mi life ahn
I dy pray make water no pass garri
What tomorrow holds, Omo me I dunno
When I go get money? Omo Me I no know
What tomorrow holds, Omo me I dunno
When I go get money? Omo Me I no know
Dunno o
Omo me I no know
When I go get money Omo me I no know
Ki Laraye bami fa,(Kilon so), kilon ba mi fa
Ejo e je kin rono lo, (na beg I dy beg o)
Ki ori mi tete bamishe
Ki awon ta mi deyin Leyin mi o
Ki Laraye bami fa,(Kilon so)
Ejo e je kin rono lo (na beg I dy beg o)
Ki ori mi tete bamishe
Ki awon ta mi deyin Leyin mi o
Written by: Akintude, Deejayballer