Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Namba Line
Songwriter:in
Lyrics
Make I sing to my lord
Make I sing hallelujah to your name
For all the things you do ebi great
Ebi great, ebi great.
As I dey come I dey climb
They say I no go fit to make am o
See me today, ebi baba God alone wey dey bless me o
Any thing you dey see for my side ebi he alone wey dey give o
But bad mind people dey ma back dem dey pray say make I fall down o
Baba
(2×)
Babaaae, give me your strength o
Make I break all the walls dem dey build for ma front o for ma back.
I say oluwaaae, give me your power o
Make i cancel the meeting dem dey my body o for our body o.
Make I sing to my lord
Make I sing hallelujah to your name
For all the things your do ebi great, ebi great.
Omo bui b3 me do afishi k3 me đo egba
Oo de
My God you're my provider
Only you wey bring me this far yet eye
Same people wey dey smile with me today
Be the same ones wey dey pray make I fall Oo.
'Cos even though I walk through the valley and the shadow of death
But fear no evil, 'cos you dey with me to yeah
You my lord my provider
So I go pray against enemies
I sing you glory glory
Oluwaaae!!! Give me your strength oo
Lyrics powered by www.musixmatch.com