Featured In
Top Songs By Patoranking
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Patoranking
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Nwamonye Ikemefuna Klem
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Akwuba Charles Ugochukwu
Produzent:in
Lyrics
Come on, come on, come on, come on baby
Eh come over baby
You know say me want you baby
Come over baby
O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di gengele, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy Shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh, baby I'm impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl's wey get wetin I fit press o (eh o di genge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back like opelenge (lenge lenge)
Please you, please you, please you (o mama mama)
Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama)
Because you carry lips, lips, lips like Angelina
This your hips, hips, hips like Angelina (like Angelina)
As I dey so, I don tipsy, so I misbehave, na mistake e-oh
I dey catch my trips, the way shake the waist, e don grade o
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby
O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy Shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I am impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl's wey get wetin I fit press o (eh o di genge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby
Eh o di genge
Eh o di genge
Eh o di genge
Eh o di genge
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Writer(s): Ikemefuna Nwamonye, Patrick Nnaemeka Okorie, Charles Ugochukwu Akwuba
Lyrics powered by www.musixmatch.com