Top Songs By iTooTok
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
iTooTok
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Duncan Mighty
Songwriter:in
Favour Anosike
Songwriter:in
Lyrics
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Them say I too talk (Itootok) o
Itootok na Weenee Mighty
Ozedikus Nwanne
Oh no
E no dey your hand
You no fit conclude
Uwa bu afia (The world is a market)
Onye bata o ga egonu nke ya (You enter, you buy your own)
Them go talk
Them go try to bring you down
Kpachie nti gi (Close your ears)
Yea
Kpachie nti gi (Close your ears)
No give them chance
Ndi asiri eri ka
Ndi nkwu na eri ka
Mara mara (?) buzi the new lifestyle
Baba God disappoint them
Baba God disappoint them
People wey want make I fall
Disappoint them
The gbedu go dey manya dey go
And I no go na anya na azu o
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Them say I too talk (Itootok) o
Itootok na Weenee Mighty
When them talk say no be me get Fake Love
Starboy shut them mouth
Instablog fake news say I hit my wife
Tiwa call me a lova lova
Say she know say I no get wahala
My wife increase the love o
I put one but she put ejima
Oh no no no
Thunder fire devil
God give me ansa
Now I don dey share money
See as haters they send their Aza
Onye buru bue boo oh
Baba God disappoint them (Disappoint them o)
Baba God disappoint them
People wey want make I fall
Disappoint them
The gbedu go dey manya dey go
And I no go na anya na azu o
Steady steady
Anyi na aga piko
Under the rain, under the sun
We no go tire, ahead ahead
You still dey form posh, better wise up or
Them go run you street
Ife a na eme mma imakwa odiri easy ehh
Demma no go see me cause I got the sauce
Demma no go see me cause I got the juice
Demma no go see me maka e jim ha na oto
Demma no go see me, no go see me, no go see me
Ndi asiri eri ka
Ndi nkwu na eri ka
Mara mara (?) buzi the new lifestyle
Baba God disappoint them
Baba God disappoint them
People wey want make I fall
Disappoint them
The gbedu go dey manya dey go
And I no go na anya na azu o
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no (Oh my God... Fiokee)
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh no (Tee-Y)
Lyrics powered by www.musixmatch.com