Similar Songs
Lyrics
(Pascal)...
I don di do all kana bolo, the tin no di work
Man go do sef Na how ehhhh?
If man go ecole then ecole no di show
Man go can back then shidon Na so?
When old man don put all yi doh for ya head
then di Wanda sey you sef Na how ehh?
When don petit dem for quatie di
look you say grand you go lef we Na so?
Na for dey ei don bad!
Na for you go know sey you dey you na you you one.
No man dey ya back.
But you see me so I no trust me di people dem.
I no trust me dis people.
Grand I know di people,
Na people for mimbo.
They no care if you di land sef na bill.
Na di just for give them the mimbo.
When all tin di bad, all thing di finish.
Nguemeh di enter, all man di vanish.
Head don di open, eye don clear.
Thing wey I go dowam boh man get to fear.
I no fit die go den I lef di cargo.
I go start tum di shapo and serbargo.
Carry that Tv, carry that deck,
Wrap me that carpet then takam for bartoh.
Ohhhhh!!!
That nguemeh must go!
Anyhow wey ei dey, man get to hustle
Cuz tin dem must show.
Am selling the Tv.
Am selling the deck.
With all due respect, abeg no blame me
Nguemeh dey for my neck. (Neck! neck!)
That nguemeh must go (go! go!)
Anyhow wey ei dey, man get to hustle
Cuz tin dem must show. (Show! show!)
Am selling the Tv. (Tv! Tv!)
Am selling the deck. (Deck! Deck!)
With all due respect, abeg no blame me
Nguemeh dey for my neck. (Neck! neck!)
(Jovi)
I go lock dis my shop, business no di waka.
I check sey sometime na me I get badluck!
Nothing no di waka.
Cargo for house no one no get receipt.
No one no get receipt.
Money no dey sep sep na for dig pit.
Men dem enter street for find side for shit.
Injection for floor like the place na wouri.
Toilet di smell like sey na mutuary.
Abortion for dey anyman fit dowam,
The njaka di die, sometime remeh too follow.
For no doh.
I no know, di men dem joh wicked.
Doctor dey bar witi short and na singlet.
Pastor dey church di shuah doh for ya pocket.
70 pikindem dey inside class.
Out of 70 pikin na you carry last.
Like you givam catouch pikin no go fit pass.
If na tok dey go tok, if na blass they go blass.
You no bi man if the Kanas no stand.
Beter you use rope than for hold pang with hand.
Fear fire massa, better na frying-pan.
I check sey by now dey go don understand.
They laugh at my strougle
I go to the bank just to check ma acount,
And i say to myself am proud of ma hustle.
Am proud i can hustle.
Dey der di laugh me ma booking don double.
Man wey ei try na yi decide for fall mbut!
Mbut man na you if you decide for fall mbut!
Lyrics powered by www.musixmatch.com