Top Songs By DJ Big N
Similar Songs
Lyrics
Drop it
Dr Sid oh
Come cure my craze today
Ah! Dj Big N, when you're big, you're big abeg
Ah woah
YAGA
Oshe
Ah-huh-huh yeah
Princeton on the beats Let's go
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh, Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima, Erima beautiful, Erima fine gan ni
Erima carry body, Erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Na you be the winner no be joke oh
Omo na true I dey talk no Pinnochio
Na you be the spice Ajino moto
Oya pose oh, for the photo
Anywhere you wanna go, we can go to
Give you that good good loving wey you want oh
No need for Uber, take my moto
I go dey do you like say na you win the lotto
Baby you set, omo forget
Your ex boyfriend sef he go dey regret
Bad belle people dey go wan make we dey vex
Na that time dey go wan dey play you my cassette
Make we bet, oya make we bet
I go buy you house oh you don't need to let
I don't need a puppy baby you go be my pet
Mmmmh ah na you be the best
Erima fine
Erima dance make you take my money
Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me, Erima dance for me
Eh right now I don dey maya for your matter
Erima I don dey craze for your matter
See the things wey you do dey make me craze
See the love I get for you baby girl will never fade
Say baby girl go down, down, down
My baby girl go down, down, down
My true love I don find now, now
And we will never go down, down, down
To my music she can dance condo
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance azonto
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance condo
She dey feel am inside am
Say the music make I dance azonto
She dey feel am inside am goni
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima, Erima beautiful, Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
O girl you fine, o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Your body banging
I wanna bang in
Baby don't leave me hanging
O girl you fine, o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Your body banging
I wanna bang in
Baby don't leave me hanging
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh, Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima, Erima beautiful, Erima fine gan ni gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Erima fine
Erima dance make you take my money
Erima geti body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima, Erima beautiful, Erima fine gan ni gan ni
Erima carry body
Erima geti body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me
Written by: DJ Big N