Featured In

Lyrics

[Verse 1]
Me I don dey tell them
I don dey tell them since
Ọmọ life no be rice and beans
Big big talk na things and things
Me I no dey look up to human beings
[Verse 2]
Port Harcourt no dey carry last
High way dey high na him you dey see pass
If your whole world dey for where rain dey fall you suppose know say rain boot no be slippers
[Verse 3]
Na so e dey be for the street
As you no dey sweet like biscuit and sweet
Politician dem dey sugar coat bitter leaf
But as for me I go talk am as e be, oh yes
[Verse 4]
Country wey God don bless
Some pay for A.C, some go dey sweat
How small pikin go get respect
When the so called elders dey stab them to death
Written by: Damini Ogulu
instagramSharePathic_arrow_out