Muziekvideo

R2Bees - Get Get No Dey Want (Audio slide)
R2Bees - Get Get No Dey Want (Audio slide) bekijken op YouTube

Verschijnt in

Songteksten

[PreChorus]
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu
Get get no dey want
Want want no dey get
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu oh eh
Get get no dey want
Want want no dey get
[Chorus]
Get get no dey want
Want want no dey get
Get get no dey want
Want want no dey get
[Verse 1]
My baby killing the show
Girl, you dey make I kolo
Oh baby, give me some more
You see I taya for your body
Ay ay, feeling wɔ mu oh
Na I be wire for the soji
Brand new car I dey go
I no dey see no green
See my eye red oo
So I go carry dey go
She say the ex oh feeling be no no
Wey she tell me say she no go take it low
Oh she go make I go know (No)
But she be calling him oh (Oh)
She say she feeling the boy
[Chorus]
Get get no dey want
And want want no dey get
And get get no dey want
And want want no dey get ay
[PreChorus]
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu
Get get no dey want
Want want no dey get
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu oh eh
Get get no dey want
Want want no dey get
[Verse 2]
Makoma yi sua
ʆdɔ makoma yi sua
Makoma yi sua
ʆdɔ makoma yi sua
Clock ticking
Clock clock ticking
Clock ticking
See the clock ticking
[Verse 3]
Susie, I never see your type before
I never see your type before
You a cutie
This one be love for sure
This one be love for sure
You dey confuse me
You said you go give me more
ʆdɔ I want some more
Such a cutie eeeee
Susie I never see your type before
I never see your type before
[PreChorus]
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu
Get get no dey want
Want want no dey get
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu oh eh
Get get no dey want
Want want no dey get
Obi se leave me alone
Obi se bɛsɔ me mu oh eh
Get get no dey want
Want want no dey get
[Chorus]
Get get no dey want
And want want no dey get
Get get no dey want
And want want no dey get
instagramSharePathic_arrow_out