Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
TheFeyiii
TheFeyiii
Künstler:in
Boy Muller
Boy Muller
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Feyi Onifade
Feyi Onifade
Texte
Sherif Abolaji
Sherif Abolaji
Texte
Kelvin Nyong
Kelvin Nyong
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
MagicKay
MagicKay
Produzent:in

Paroles

Burst their head Magic Shopofo must shine baby My guy just tear Benz GLE of big money We match am go Quilox we go jolly The next day my other guy tear Lexus RX350 the guy name na Festus Hmm dakun malo bawon sope Money no dey Lagos Cuz some boys dey wey go tell you say Bentley no cost Dem say show me your friends Then I'll tell you who you are If I show you Ebuka You go know say we no dey cap Alright Soft jo wey get Lexus (Lexus) Wasiu wey get e power bike (vroom vroom) Shout out all them Lawy Benz (oh ahh) Carterefe get GLE Na Merecedes Benz all them Forex boys Money dey with Jato fx And Dayoz fx all them Bosky fundz No go loose guard Sammy fundz Billion Dollar investors Muller wey get Lexus Musician wey get Mercedes Benz No go loose guard Seth fated All them Pelvix buy and sell Focus wey dey sell dog Shopofo no con get anything Me I no get anything Shey you dey see say na money be my language Mega money Tiwa Savage For this side every day be like say na birthday Sh'omo gbogbo omo l'emi fe taste Uhm uhm uhm uhm So mr Shopofo I heard all of your friends are forex boys But aside Habby forex Which of your other friends are forex traders Alright Soft jo wey get Lexus (Lexus) Wasiu wey get e power bike (vroom vroom) Shout out all them Lawy Benz (oh ahh) Carterefe get GLE Na Merecedes Benz all them Forex boys Money dey with Jato fx And Dayoz fx all them Bosky fundz No go loose guard Sammy fundz Billion Dollar investors Muller wey get Lexus Musician wey get Mercedes Benz No go loose guard Seth fated All them Pelvix buy and sell Focus wey dey sell dog Shopofo no con get anything Me I no get anything
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out