Paroles

Ayy, ayy (Marvel) My cheri coco, sweet maami Oh, ay Ajebo Hustlers, I'm officially, I'm officially I'm an Ajebo Hustler, I am HIM (I am HIM) Ajebo Hustler, be like I did magic, dem ah sing my hymn (sing my hymn) Ajebo Hustler, she dey sing (she dey sing) My cheri coco, sweet mammi, she be vitamin, e be like Pito, eeh My cheri coco, sweet mammi, she be vitamin, e be like Pito My cheri coco Kpos Ajebo wey be apruka (sheesh) Katakata Rangers 'till I kpafuka ('til I kpafuka) I dey mark my defence with my kalubas (with my kalubas) Check the scores, I no fit ball like akuta (no be child's) I dey show love to a fellow niggas (fellow niggas) No dey chop their bannies like na Semovita (Semovita) You dey galigali, zero kilometеrs (ehn) Na vertical cappings if you no mean am Mr. Phenomenal, who is Philomena? (Yeah) I no wan hear say I lose my way Even if I fuck last night, this morning, I must pray "Forgive me, Lord, pity me, Lord oh", I must say Respect to my máálẹ 'cause she carry me nine months-ay Ajebo Hustlers, I'm officially, I'm officially (patapata) I'm an Ajebo Hustler, I am HIM Ajebo Hustler, be like I did magic, dem ah sing my hymn Ajebo Hustler (aah), she dey sing (she dey sing, they know) My cheri coco (kpoof-kpoof-kpoof), sweet maami, she be vitamin, e be like Pito (Kala), eeh My cheri coco, sweet mammi, she be vitamin (yeah), e be like Pito (yeah) My cheri coco Mordecai gats find guy wey go carry am put for the king eye Mordecai gats find guy wey go carry am go meet the king guy (Who you be?), I'm the king's guy Na me be the king eye, Piego, Knowledge (swaah) I no think twice, the both of them, dem be my real guys We prayed for days like this, hoping we shine like this I dey spark my J with my guys everyday, I dey find my peace Enigwe (Igwe), Enigwe We pray for the blessings coming from Enigwe, Enigwe (ayy) Potoroboto na f- Na my mummy give me life, na my daddy give me street pin code (street pin code) Na my mummy tell me say "street cold" (street cold) Na my daddy tell me say "you no fit see your guy eye see road" (see road) Na my mummy tell me how the thing go (how the thing go) 'Cause I be 'pako by birth, ajebo- by packaging Gehgeh sense with Elumelu reasoning Use my akonuche when dem no reason me (when dem no reason me) Now, I dey chop life and na 'til infinity, wave Enigwe, Enigwe (patapata, I go wound your girl, aah) Enigwe, Enigwe, potoroboto na f- (I go snooze L, yii) Patapata, I go wound your girl (potoroboto na f-) Ah, no go be (no go be)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out