Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Wizard Chan
Wizard Chan
Künstler:in
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Künstler:in
Fuayefika Maxwell
Fuayefika Maxwell
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Fuayefika Maxwell
Fuayefika Maxwell
Songwriter:in
Tochukwu Gbubemi Ojogwu
Tochukwu Gbubemi Ojogwu
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Mr Soul
Mr Soul
Produzent:in
PumbaMix
PumbaMix
Mischtechniker:in
UCee
UCee
Mischtechniker:in

Paroles

(Flako, flako, flako, flako, flako, flako) Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangster GE records, you get me? Odumodublvck (flako) Light my thing Light my thing Light my thing Light my thing (it's flako) Ọmọ, the swag is fire No man dares off my burning fire Sound wey dey fill with pain, dem go hear am Ṣe make I feed your ear burning fire? Ooh-ye, ayo, my pain, oh, yawa The reason life get purpose na say man fit kpai So me and my friends dem dey waste no time So listen to the lyrics as you listen the rhyme But no let the message come dey pass you by Use your number six when you dey tackle bad mind Don't let no man come and fuck with your vibe 'Cause this life, we only got one life Ooh-ye, boys are rolling Light up spliff, light up kpoli (light my thing) No information, but dem notice (light my thing) Flako be a OG (light my thing) Boys are rolling Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh, flako Papi, papi, papi, papi, flako Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh, flako When we are rolling, me go watch your back (yeah), oh-oh-oh (ay) E for remain small, dem for call me kpai kpoi Pass the kpoli, no dey linger, stop story My, my kele too dey dwell on doggy, before I give am, she roll me Cali (yes) Big daddy, ọmọ, this your swag many The money long sotey, we pack am with tanpoline Their pocket low, so their doings dey on tin-tin-ni Big kala, your igbo fat oh, pampala You blow Cana, even my lawyers dey boost graba (ay) Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT Say back then, forgiveness was harder than Many men drop on a normal day, p So make we no dey bad mouth our fellow man For their, for their ama dem dey call me OD So when I show, galala go burst for the rest Nobody fit stop me, LA to lasgidi I go burn my igbo, immigration know my P Pass kpoli, oh (kpa kpoli, Chan!) Pass kpoli, oh Pass kpoli, oh Pass kpoli, oh (kpa kpoli, eh) Pass kpoli, oh (pass kpoli, oh) Iria wè (ayè) Flako, flako, flako, flako, flako Papi, papi, papi, papi, flako Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh, flako When we are rolling, me go watch your back, oh-oh-oh Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT Forgiveness was harder than- On a normal day p Our fellow man- For their ama, dem dey call me OD Burst on a regs, oh, oh I say e dey burst on a regs
Writer(s): Fuayefika Maxwell, Tochukwu Gbubemi Ojogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out