Clip vidéo

Ruger - Giveaway featuring Zlatan (Official Lyric Video)
Regardez Ruger - Giveaway featuring Zlatan (Official Lyric Video) sur YouTube

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Ruger
Ruger
Stimme und Gesang
Zlatan
Zlatan
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Uche Martins Chikwudi
Uche Martins Chikwudi
Komponist:in
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter:in
Omoniyi Temidayo Raphael
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Kukbeatz
Kukbeatz
Produzent:in
Milla Mix
Milla Mix
Mischtechniker:in

Paroles

Ibilẹ I'm obsessed, I am so in love with myself I dey burst my own brain, still impressing myself You cannot shame the shameless, first work on yourself You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12 Locked myself in my stash house, and I'm listening to Adele Telling myself, "Ruger, go easy on them" If I don kpuff them finish, who I wan compete with? If I don lock them inside can, who them wan con beef with? (Nna) Money na water, and e no get enemy Me and my bros, we go make am by any means As it is, na mint full my jeans We dey do giveaway, at all, at all or anything Who run am? Na Bros. J run everything Wetin be savings? Ọmọ, we don chop everything As it is, na mint full my jeans We dey do givevaway, at all, at all or anything I suppose go for X-ray 'cause every day, man, I dey chest billing (ki lo wi?) Owu no go see me (ki lo sọ?) And the money no go finish (jẹ o mọ) Check my head to my toe, Alhamdulilahi, you go see the steeze (yii) Diamond on me my neck, body don dey freeze Fine, fine girls dem wan give me kiss I no fit stay up all night, make I no collect money like usher (usher) All my men dey para, abi make I show you my contact? (Grrrt!) Enemies na bastard, they later throway salute and shun sir Mo kala gan-an, Mr. Joker, how much be my money in total? Bros J (ah), make I no see nemesis I don dey collect head inside Mercedes Even dey do wèrè in God's premises (Jesu) For days (ah), l'ati ibẹrẹ Genesis Ọba collabo ni, ko dẹ s'ẹlomi Ruger gbe wọn lọ pẹlu melody Money na water (water), and e no get enemy Me and my bros, we go make am by any means (any means) As it is, na mint full my jeans (ayii) We dey do giveaway, at all, at all or anything (jẹ ọ mọ, jẹ ọ mọ) Who run am? (Ah), na Bros. J run everything (Bros. J) Wetin be savings? Ọmọ, we don chop everything (everything) As it is, na mint full my jeans (plenty mints) We dey do givevaway, at all, at all or anything (who run am? Ah) (If Oluwa no run am, ṣe na Usain Bolt wan run am?)
Writer(s): Michael Olayinka Adebayo, Omoniyi Temidayo Raphael, Uche Martins Chikwudi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out