Paroles

Holy Father, make you bless me (Yeboo, Yeboo) I'm still grinding and waiting, Holy Father, make you bless me Suffering and we smiling already Buzzing for the credit on pending (oh-oh) O dẹ jọwọ, Ọlọhun, na money remain, steeze dey already Person wey go help you, no go pend you Make my enemy no go surpass me Now, I'm on my element If it's money business, you can call me As you dey hustle lowkey My dream I dey face, no erase am I no wan con dey ṣhágolo later Problem come and go, we go face am But I still dey ghosting like Undertaker I no fit dull if na for the paper When money come, mo ma gárá tàn Me, I no fit do you bad Ọmọ iyami, ṣh'ounbá? Mofẹ l'òwò l'ápo, kin gárá tàn Sterling and dollar When I talk, I no cap Po coco bi tabioka Sh'èb'ẹni tò lè, lon bá Ẹni tio lè, òòbá Ẹru, o pór lọ far Áwá o r'èyan kàn, no sorrow shà Check and balance T'òba lọ ni Fran-Fran, o má ri San-San O pór lọ far You talk say you dey hustle, why t'oṣhè wán sun? Focus on bag No go dey put your mouth on diss and dart Wangolo, wangolo, wangolo, wangolo Everyday, me I dey with my tonbolo Na my name everyday, make dem polongo Moni dropping start, má já kolo Shout-out to my brother Na my guy be that guy, and we love each other If money no dey aza, we support each other and we no dey bother We know time no dey stay one place We still dey pray for grace, átun wá update Na where money dey, I wan dey Heavenly champion race, na hin man dey race Me, I no fit do you bad Ọmọ iyami, ṣh'ounbá? Mofẹ l'òwò l'ápo, kin gárá tàn Sterling and dollar When I talk, I no cap Po coco bi tabioka Sh'èb'ẹni tò lè, lon bá Ẹni tio lè, òòbá O pór lọ far Áwá o r'èyan kàn, no sorrow shà Check and balance T'òba lọ ni Fran-Fran, o má ri San-San O pór lọ far You talk say you dey hustle, why t'oṣhè wán sun? Focus on bag No go dey put your mouth on diss and dart (diss and dart) (No go dey put your mouth on diss and dart) (Diss and dart) (No, no go dey put your mouth on diss and dart) (Diss and dart) (Yeboo, Yeboo)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out