Clip vidéo

TAR1Q - Must Have Been (Official Visualizer)
Regardez TAR1Q - Must Have Been (Official Visualizer) sur YouTube

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
TAR1Q
TAR1Q
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Adeyinka Elizabeth Temitope
Adeyinka Elizabeth Temitope
Komponist:in
Obisanya Bolatito Johnson
Obisanya Bolatito Johnson
Komponist:in
Tariq Oluokun Temitope
Tariq Oluokun Temitope
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
BMH
BMH
Produzent:in

Paroles

It must have been love But it's over now We be strangers now Now you gone so far It should have been us Now it's cold shoulders We be strangers now Tell me why you go say oh Try other things but don't lie say I no try hard Sweep me off my feet found paradise till I cut my sandals You do me one kind oh wey Like say I wan high ewelemo You do me some kind oh wey Agidi no conceal am ewo Tell am say Water runaway my eye oh Kilo kilo (oh kilo kilo) Kilo kilo (oh kilo kilo kilo) Water runaway my eye oh But you fit no know (fit know fit know) But you fit no know (fit know fit know fit know) Cause I dey fight am 1 Hide am 2 cuh' Injury no be tattoo I no dey go psycha Hosanna, solve wetin dey my mendu No think I no faithful Cause on that faithful day Fire for fire, na your desire You no require make I deny am Fighting, fighting I've been trying not to confide in (ehhh ohh) Hmm But this dragon i've been hiding inside me only breathes fire for you Try other things but don't lie say I no try hard Sweep me off my feet found paradise till I cut my sandals You do me one kind oh wey Like say I wan high ewelemo You do me some kind oh wey Agidi no conceal am ewo Tell am say Water runaway my eye oh Kilo kilo (oh kilo kilo) Kilo kilo (oh kilo kilo kilo) Water runaway my eye oh But you fit no know (fit know fit know) But you fit no know (fit know fit know fit know)
Writer(s): Adeyinka Elizabeth Temitope, Obisanya Bolatito Johnson, Tariq Oluokun Temitope Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out