Apparaît dans
Titres les plus populaires de Magixx
Titres similaires
Crédits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Magixx
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Alexander Adewunmi Adelabu
Texte
Aro Ayomikun Emmanuel
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Sparrq
Produzent:in
Michael Synx
Mastering-Ingenieur:in
Paroles
Oh-no, yeah-yeah
Yeah-yeah eh
Consistency (consistency), agility (agility)
Say dem ah doubt my ability (ability)
But right now, say dem dey feeling me, oh
Consistency (consistency), agility (agility)
Say dem ah doubt my ability (ability)
But right now, say dem dey feeling me, oh
And all those tears I cried, didn't know that I'll be so blessed oh
Brother man, I feel blessed
Brother man, I'm so blessed, uh
And plenty devils in my life tryna make I feel less oh
Tryna make I feel less, uh
Tryna make I feel less, uh
And nobody oh
Nobody, nobody, fit relate oh, uh-yeah-uh
And nobody oh
Nobody, nobody, fit relate oh, uh-uh
Na only me know where I'm going to
Tryna hold my tears while I write these song
'Cause plenty don sup wey I no fit talk
Because na me dey for me, when nobody dey for me, uh-uh
2020 was the goal
'Was a sad day when mama had the stroke
Many demons wey dey fight for mi souls
But, me I stay strong 'cause Baba God know, uh
Because me know for my life say mi gonna be special one
So, me no fright, I put in the grind and work
Tell my papa say everything go soft oh, uh
Consistency (consistency), agility (agility)
Say dem ah doubt my ability (ability)
But right now, say dem dey feeling me, oh
Consistency (consistency), agility (agility)
Say dem ah doubt my ability (ability)
But right now, say dem dey feeling me, oh
And all those tears I cried, didn't know that I'll be so blessed oh
Brother man, I feel blessed
Brother man, I'm so blessed, uh
And plenty devils in my life tryna make I feel less oh
Tryna make I feel less (feel less oh)
Tryna make I feel less (feel less oh)
And nobody oh
Nobody, nobody, fit relate oh, uh-yeah-uh
And nobody oh
Nobody, nobody, fit relate oh, uh-uh
Na only me know where I'm going to
Lyrics powered by www.musixmatch.com