Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rayvnn
Rayvnn
Stimme und Gesang
David Zitgwai Peter
David Zitgwai Peter
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
David Zitgwai Peter
David Zitgwai Peter
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Mid Tempo
Mid Tempo
Produzent:in
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Ingenieur:in

Paroles

Remember year nine Dem tell me say na money be the vibe Say make i no dey struggle for life Till i eat and then waiting to survive Growing up things tight Mama tell me say make i no dey fight She say make i dey look up to the light Not by power or by might yeah She said Love o love o love o Love Even when e hard Shebi you go dey for me She said Love o love o love o Love Even when e hard Shebi you go dey for me Shebi you go Dey When things hard Shebi you go Dey Even when i'm struggling Shebi you go Dey When things hard Shebi you go Dey When things hard Shebi you go Dey Even when i'm struggling Shebi you go Dey Shebi you go dey If these streets were to be my story book I fit write from kd to Lagos Many plans wey i get turn bogus I no drag my feet so yeah So many shit wey my eyes don see Ecstacy full table turn come see No come dey sober for my journey Drown my pains with a Hennessy I be like person wey dey sit for the back seat With the life bend so rust on that back seat Nigeria truly spoil no be tactics That's why i'm trying so hard and i'm active They say Rome wasn't built in a day But i'm in Rome and i can't feel nothing I been on cocaine and i am still puffing Crying all day but they taught i be joking She said Love o love o love o Love Even when e hard Shebi u go dey for me Shebi you go Dey When things hard Shebi you go Dey Even when i'm struggling Shebi you go Dey When things hard Shebi you go Dey When things hard Shebi you go Dey Even when i'm struggling Shebi you go Dey
Writer(s): David Zitgwai Peter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out