Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Ayra Starr
Ayra Starr
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Songwriter:in
Prince Omoferi
Prince Omoferi
Songwriter:in
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Songwriter:in
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
London
London
Produzent:in
AOD
AOD
Produzent:in
Johnny Drille
Johnny Drille
Aufnahmeingenieur:in
RAGEE
RAGEE
Produzent:in

Paroles

(Initiating rage process) Ooh-whoa Oh, no Eya-eya Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability òun gbóná Everything na connection I'm not ready for confusion, hm Things happen inside life Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability òun gbóná Everything na connection I'm not ready for confusion, hm Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ya, eh-ya, eh-ya (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
Writer(s): Alastair Joseph O'donnell, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi, Michael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out