Clip vidéo

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Asake
Asake
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ahmed Olalade
Ahmed Olalade
Songwriter:in
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Produzent:in
B.Banks
B.Banks
Aufnahmeingenieur:in
Nicholas Cavalieri
Nicholas Cavalieri
Ingenieur:in
Magicsticks
Magicsticks
Mischtechniker:in

Paroles

(Ob') (Obah) It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely) Money on my mind (money, money, money) Don't care what they're yarning about me in particular (kò kán mí, kán mi, kán mí) Out here on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me) Wọn Ọlọlade má ń gb'ọmọ lọ (gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fí wọn s'ilẹ jẹ kán má lọ No dey find anybody, na money I want (me, I want) No dey hear wetin people dey talk (people dey talk) Wọn tí ge Aṣakẹ l'eti lọ (l'eti lọ) This life na one, no get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o, no be wetin I love o Wetin I love, I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger, ah-ahh Just carry me on, baby, no time (no time) Bad boy dey, me, I dey fine And at the same time, me, I dey high (high) Mó du'ro' tàn, mó stand out, calm down You go dey fine like fine wine, no decline Sing about it, extraordinary things Show me love, I go show you more O pọ, lọ pọ, pọ (pọ) Wo bo ṣe ń ṣe, wo bo ṣe ń ṣe Ọmọ e don tey, jẹ a ṣ'ere gele Mo ń fọ f'aye, mo ti fọ f'àyè Ye, ye Ọlọlade má ń gb'ọmọ lọ (gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ, idi ṣ'ọmọ lọ (ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fí wọn s'ilẹ jẹ kán má lọ No dey find anybody, na money I want (me, I want) No dey hear wetin people dey talk (people dey talk) Wọn tí ge Aṣakẹ l'eti lọ (l'eti lọ) This life na one, no get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o, no be wetin I love o Wetin I love, I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger, ah-ahh
Writer(s): Olamide Adedeji, Marcel Akunwata, Ololade Ahmed Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out