Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rema
Rema
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter:in
Oredope Peace
Oredope Peace
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mischtechniker:in
Daytrip
Daytrip
Produzent:in
P.Priime
P.Priime
Produzent:in

Paroles

P (Day-Day-Daytrip took it to ten) All of my trauma dey hit me from many years ago All of my childhood I lost 'cause I wan feed family Inside my heart, so dark but my face e no dey show I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone Sleeping pills no dey work, so I steady overdose Fear no go let me talk things wey I do for the ones I love Everybody too selfish to see from my angle, oh Do 99 but I no do one, still it's not enough Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies I dey move like Messi when he dey for Barcelo' E get as God go bless person, them go talk say na Devil oh Me, I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe Na why I dey like to dey face all my problems on my own She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings' wey I dey hold (uhh) Many battles I dey fight but regardless, I'm steady on the road (ahh) "Keep my guy Crayon safe for me," na im I tell Solo Na now I know (I know) who dey for me (ah) All those I love turned enemies (hm) And now I know (I know) who dey for me All those I trust turned enemies (ahh) Na now I know who dey for me (I know, I know, I know) All those I love turned enemies (ooh) And now I know who dey for me All those I trust turned enemies
Writer(s): Scott Mescudi, Mike Dean, Denzel Baptiste, David Biral, Oladipo Omishore, Vincent Goodyer Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out