Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rema
Rema
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter:in
Elizabeth Grant
Elizabeth Grant
Songwriter:in
Jack Antonoff
Jack Antonoff
Songwriter:in
Sam Dew
Sam Dew
Songwriter:in
Oredope Peace
Oredope Peace
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
P.Priime
P.Priime
Produzent:in
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mischtechniker:in

Paroles

P Ṣanawọle, Saint-Tropez, ọmọ, mi o clean, ṣo mọ? E no get any facility wey I enter, wey them no dey tell me domo' I dey give una reminder, hit you like sniper, say emi ni commodore I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gan I no dey send anybody, say make una know say e better make you kill me Elumelu, tell me where I go put my money make e double unfailingly Pepper body, make nobody try test my patience, o gbona fẹli-fẹli Please, don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain I dey hustle since, people dey laughing me The way I dey run my things, I do it differently, now them dey copy me London girls like me, Paris girls like me, I fresh like Botti Can't you see? Can't you see doings? Can't you see doings? I no rigmarole, I dey on chillo I no too dey show, I dey on the low I dey Montoro, kele for my boat O ṣe, Jack Sparrow My mind is steady on the dough All the girls them feeling my parole Feeling my parole (feeling my parole) Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain (villain...) P
Writer(s): Oredope Peace Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out