Paroles

Hustle till you kwere Make your mind Dey for wetin you Dey do Legend like Sunny Ade dey Make you no go think say we no pay our dues Now wey we Dey ball like Adeleke See me for your tv or you see me for your News We Dey grind steady every day day Now it's faaji time Let's get drunk tonight Let them know we outside Party till the sun down everyday We ain't home You should know we outside Yeah we outside We outside tonight Let them know we outside Party till the sun down everyday We ain't home You should know we outside Yeah we outside We outside tonight We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA 24karat na wetin I go start with If e no dey no bother call me I been grind from scratch I no dey for your lobby Make you no go think I be dundi Zero fuga when they see me dey pass No fit buga i never get the vass And when I drop the verse e go cast See I go live my life cos na once yunno Let them know we outside Party till the sun down everyday We ain't home You should know we outside Yeah we outside We outside tonight Let them know we outside Party till the sun down everyday We ain't home You should know we outside Yeah we outside We outside tonight We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA We dey outside ITALAWA Let them know we outside Party till the sun down everyday We ain't home You should know we outside Yeah we outside We outside tonight
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out