Apparaît dans
Titres les plus populaires de King Promise
Crédits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
King Promise
Stimme und Gesang
FAVE
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
King Promise
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Quan
Ingenieur:in
JAE5
Mischtechniker:in
Stuart Hawkes
Mastering-Ingenieur:in
Hylander
Produzent:in
Paroles
See that girl for the corner
The way her body confam
Then dem dey call me the striker for you girlie I retire
She no dey watch nobody matter she just wanna have fun
For what you do to me
Leave all your bills on me
Come closer (uh, uh, uh)
Go slower (uh, uh, uh)
Permission granted to do what you want (to me)
Make you dey lose all your senses (for me)
Come closer (uh, uh, uh)
Oh, baby girl, go slower (ah, ah, ah)
For what you do to me (what you do to me)
Leave all your bills on me
This no be the kind of love I dey want
I no wan wait for your door
You give me sugar and honey wey dey sweet me for body
No go dey put me for hold
Agriculture? Ain't none to me
Horticulture? Ain't none to me
I rather harvest your loving, we planting the seeds
Baby believe
Yeah, eh-eh
Don't say that we never tried
We never tried
We never tried
Don't say that we crossed the line
We crossed the line
We crossed the line
Don't say that we haven't met before
You know you're the one my heart still wants
Come closer (uh, uh, uh)
Go slower (uh, uh, uh)
Permission granted to do what you want (to me)
Make you dey lose all your senses for me
Come closer (uh, uh, uh)
Oh, baby girl, go slower (ah, ah, ah)
For what you do to me
Leave all your bills on me (yeah, yeah)
One time make I put it inside
Make I give it to you how you love
Two time, baby, come whine
Baby, show me what you got, hm
Baby, let it go, yeah
Know you wanna let it go, yeah
Baby, make you let it go, yeah
Its King, King Promise
Writer(s): Gregory Promise Bortey Newman, Owusu Twumasi, Chidozie Godsfavour Ugochinyere
Lyrics powered by www.musixmatch.com