Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Larry Gaaga
Larry Gaaga
Künstler:in
Patoranking
Patoranking
Stimme und Gesang
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Larry Ndianefo
Larry Ndianefo
Komponist:in
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Songwriter:in
Tochukwu Gbubemi Ojogwu
Tochukwu Gbubemi Ojogwu
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Yung Willis
Yung Willis
Produzent:in

Paroles

Gaaga music Ọya fún mí make I give you that Blvck Sheep for life, Blvck Sheep forever, Izgaaju 'til we kpeme, Anti-Word Gangstars, G.E records, you get me? Ẹjẹ Jesu ni mo wá be that Oluwa stand firm for my back oh Wi-Wi-Wi-Willis Giddem Larry Gaaga If you kill am wetin be your gain? (Native) Why you dey give am pain? Tie him family with your chain You know say devil no dey shame But, I no dey run, I no dey seke(lai lai) I just dey do am my way Olúwa ló ń gbé mí lékè(higher) That's why I stand kanpe Mind who you follow If they no invite you make you no go o As ọmọ ológo I go advice make you lay low o Even Devil sef dey wear white Oh oh oh, oh oh oh, oh oh Even Devil sef dey wear white Oh ooh, oh oh oh, oh oh Ẹjẹ Jésù lo tẹle mí wá Olúwa stand firm for my back o When dem plan for my back o Na only God dey for my back o Ẹjẹ Jésù ló tẹle mí wá Olúwa stand firm for my back o Say I no go lack o Anointing oil I dey shack o Even devil sef dey wear white(Larry Gaaga) Sometimes e dey shine like light, eh eh(even devil sef dey wear white) hmm At times e dey pull up like bride o(even devil sef dey wear white) I know Na the ginger wey I carry put me on top of my opps(boss) Gaaga, shey my kpomo no go ever soft? (never) Hey, this game is not for learners Brother use your upper Cunny man been bury cunny man, ọmọ na minimal(waka) Critical they fly him body via okada man(boy) The boy wey hustle for him rubbas land for body bag(dead) Yahweh dey my side I pin if they cock their gun Odeshi no go fail o Okirika cloth, apoche I rock Even kposi wey dem duck my Nigga brother e too small(boyo) Innocent Nigga this one no be Tuface Idibia This bullet enter The shooter cast on VAR(no be lie) If dem no call I no follow My compass na woto woto My kala e no dey ever choke Zagadat, The lamba kick like Jackie Chan A power house, my career fly like Peter Pan Mind who you follow If they no invite you make you no go o As ọmọ ológo I go advice make you lay low o Even devil sef dey wear white Oh ooh oh, oh oh oh, oh oh Even devil sef dey wear white Oh ooh oh, oh oh, oh oh Ẹjẹ Jésù ló tẹle mí wá Oluwa stand firm for my back o When dem plan for my back o Na only God dey for my back o Ẹjẹ Jésù lo tẹle mi wa Oluwa stand firm for my back o Say I no go lack o Anointing oil I dey shack o Even devil sef dey wear white(Larry Gaaga) Sometimes e dey shine like light, eh eh (Giddem, giddem, giddem) At times e dey pull up like bride oh(Gaaga Muzik) Ẹjẹ Jésù lo tẹle mí wá Olúwa stand firm for my back oh Anointing oil I dey shack oh Even devil sef dey wear white
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Larry Ndianefo, Shekwoyemi Daniel Williams, Tochukwu Ojogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out