Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rema
Rema
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter:in
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
London
London
Produzent:in

Paroles

(London) Oh-yeah, yeah-ah, ah-ah Ah-ah-ah, ah-ah Another banger Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh) Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahn) Me sef I never talk, "What's up?" And I don dey see what's up Gimme yansh, make I lie down on top E be like say you no know me sha Baby, I need your love (I need your love, I need your love) Kirikiti-uh I tell her make she bring her friends, but she bring five minus one (She wanna-) she wanna be the main attraction She wanna be the only one (I really know she wanna) She no wan carry create situation Wey e be say me no carry am (carry her own wahala) (Shh) I sabi this your format My favorite chocolate, na your Kitty-Kat Baby, I need your love (I need your love, I need your love) Uh, krikitiki Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh You not fit talk, abi? You no fit shout, abi? You no fit, you no fit, you- (e shock you?) (Na she carry my wahala come her door) Na she carry my wahala (wahala) She want my D, she no fit take am Tony Montana She go swallow all the bullet for my kala (kiriki) Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh, ayy-le-le) Girl, your waist put me for headlock, yeah (ayy-le-le, le-le-le) (Killy me, ahh) Me sef I never talk, "What's up?" And I don dey see what's up Gimme yansh, make I lie down on top E be like say you no know me sha (every-) Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh) Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh) Me sef I never talk, "What's up?" And I don dey see what's up Gimme yansh, make I lie down on top E be like say you no know me sha Baby, I need your love (I need your love, I need your love) Every-
Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out