Paroles

I can't stand on my own If na one side I dey go If na sea side we go go Cos I can't do this alone I need you in my home If na back side I dey go If na sea side we go go Baby don't leave me alone Where you dey go go go Let me know know know Where you Dey go ooo Make you let me know ooo Where you dey go go go Let me know ooo Where you Dey go go go Make you let me know ooo Where you dey go go go Let me know ooo Where you Dey go go go Make you let me know ooo I can't stand on my own If na one side I dey go If na beach side we dey go Baby don't leave me alone I need you in my home home Anywhere you go I go follow Baby don't cry you're my own own Cos I need you here in my condo I don't wanna loose you girl oh no no I go go mad if you wan go Baby don't go I can't loose you Cos I need you here I girl I love you Where you dey go go go Let me me know ooo Where you dey go go go Make you let me know ooo Where you Dey go go go Let me know ooo Where you dey go go go Make you let me know ooo Where you Dey go go go Let me know ooo Where you dey go go go Make you let me know ooo Where you Dey go go go Let me know ooo Where you dey go go go Make you let me know ooo Na where you Dey go
Writer(s): Sidney Runthings Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out