Clip vidéo

Joeboy - Check My Phone (Official Music Audio)
Regardez Joeboy - Check My Phone (Official Music Audio) sur YouTube

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Joeboy
Joeboy
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter:in
Taiwo Ojekunle
Taiwo Ojekunle
Songwriter:in
Chidera Ezeani Godfrey
Chidera Ezeani Godfrey
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Tytanium
Tytanium
Produzent:in
Dera
Dera
Produzent:in
SYNX
SYNX
Mastering-Ingenieur:in

Paroles

Check my phone Nothing I dey hide o You no go see wetin you dey find o, yah I be fine boy o Many girly wey dey love me so But na you I want o If you no believe, make you forget o (yea, hmm) Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli' No go dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave, or you wan go Check my phone Check my Snapchat o Nothing I dey hide o You no go see wetin you dey find o (yea, yi) Check my phone Check my Snapchat o Nothing I dey hide o You no go see wetin you dey find o Yorùbá boy, I don't cheat But you tell me I belong to the streets Shawty, put your mind at ease Ìwọ nìkan ní mọ want tí mọ need o Oh, you think that I'm too good to be true 'Cause nobody can do you like I do Stop complaining, I'll put you in the mood Make we dey gum body, mọ ní superglue Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli' No go dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave, or you wan go Check my phone (check my phone) Check my Snapchat o (check my Snapchat o) Nothing I dey hide o (baby) You no go see wetin you dey find o (yea, yi) Check my phone (check my phone) Check my Snapchat o (check my Snapchat o) Nothing I dey hide o You no go see wetin you dey find o Ọmọ na flirt I dey flirt, baby girl, make you forgive You dey vex, I no send, I go flex you with ten milli' No dey judge me on top wetin you see for blog o I understand if you want to leave, or you wan go Leave, or you wan go If you want to leave, or you wan go ('pon deck) If you want to leave, or you wan go oo Wan go, wan go (go work!) If you want to leave, or you wan go If you want to leave, or you wan go If you want to leave, or you wan go (Tytave with the band)
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Taiwo Ojekunle, Chidera Godfrey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out