Vídeo musical

Moses Bliss - If No Be You (Official Audio) ft. That Voice
Ver Moses Bliss - If No Be You (Official Audio) ft. That Voice en YouTube

Presentada en

Letras

[Chorus]
If no be you, where I for dey?
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand, you dey my side
When I no know wetin to do, you be my guide
Chai, I owe my life to you
Lord, I live to worship you
[Verse 1]
Olisa kere uwa nara ekele muo
Oburu na ibiagho nyere m aka
Mmiri zoro Ezo amagbuo mu
If no be you, where I for dey?
Okwa ntacha ikikiri eze otuom na onu
Akwa ikwere m nkwa na iga ebulie m elu
Akwa isi na ugo dara ada na iga emeya ocha kekwa ozo
Na eziokwu ekwerem n'okwu gi maka na onye so gi ujo anaghi atu ya
Gi ujo anaghi atu ya
Gi ujo anaghi atu ya
[Verse 2]
If no be you, where I for dey?
Mmiri amagbu kwe mu, you see My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
N'eziokwu onweghi onye dika gi
N'eziokwu eje go m ebe di iche iche wee kweluo
Maka na obugi bu eze okaka
Oka oburuzo mmuo n'eri mmuo
Ihe icho ka nga eme odogwu na agha maka na ina enyere m aka
Onye maka esi emere onye dika m
Ngwa bia nu nara ekele nkem nji bia
Maka na obu ebulie gi ume adigi ime ozo
[Verse 3]
When people fall my hand, you dey my side
When I no know wetin to do, you be my guide
Lord, I owe my life to you
Lord, I live to worship you
[Chorus]
If no be you, where I for dey?
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand, you dey my side
When I no know wetin to do, you be my guide
I owe my life to you
Lord, I live to worship you
Written by: Moses Bliss Uyoh, Nnamani Anastasia Chidimma
instagramSharePathic_arrow_out