Presentada en

Créditos

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Tia
Tia
Künstler:in
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Rilwan Tiamiyu
Rilwan Tiamiyu
Songwriter:in
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
Phantom
Phantom
Produzent:in

Letras

[Intro]
Big machine wey pass German
[Verse 1]
Ọmọ owo confirma
Big machine wey pass German
O ṣe big dog, aja nla
You know say more money ọmọ no cus yawa
Back then for Osapa
Chop dem girls well pa, pa, pa
Eko dun popo n gbe wire
I dey for vi cus I no want yawa
[Verse 2]
Na my type dey burst everywhere
Say ma head get smoke at the head
Bring money make we share idea
No bad vibe I go switch my gear
[Verse 3]
Na my type dey burst everywhere
Say ma head get smoke at the head
God here when nobody here
Enipe this year na the year
[Chorus]
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
[Chorus]
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
[Verse 4]
Dem wan check and balance me
Abi 'ọn madantin, ṣe na jealousy, eh?
Bella song na evergreen
Abi 'ọn madantin, awọn farasi, eh
Inna me Benz when I give her some co
Lifestyle dope yeah she wan go
She love the the life and she say she wan go boko, she wan blow codein, she whine slow
One man mopol wey stand galant
Gbogbo Idumota Lagos Island
Ọmọ ọpẹ yapa wey dey para
Ko ṣe NEPA o n ja wire
Uhn, ọmọ to n jo like Fendi
Tia, my mother son
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
[Chorus]
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
[Chorus]
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
[Chorus]
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
[Chorus]
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
[Outro]
L'Ekoo, l'Ekoo
Ti mọto yẹn to ba n jepo o
Man I still stand on my ten toes
Ọmọ Naija, ọmọ ologo
Mo ni l'Ekoo, l'Ekoo
Ti mọto yẹn to ba n jepo o
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Rilwan Tiamiyu
instagramSharePathic_arrow_out