Canciones más populares de Kolourful
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Kolourful
Remix-Techniker:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Oghenevwogaga Jessica Gbenedio
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Jay Khiss
Produzent:in
Letras
Hmmmmm
Youknowwhatwedo
And its your gurl Kolourful
Its Kfrmg
Hmmmm
See when Dem Dey gbana
Every day and night me Dey hustle
Me tell my mama this life sef me I no go fumble
Say many many things done sup o
I say kolourful me I no go tumble
Many many demon Dey come o
I give double with my muscle
And she bad and she looking for kpa
Looking for the kpa
Looking for the kpa ye
And she bad and she looking for kpa
Looking for the kpa
Looking for the kpa ye
And she bad and she looking for the ooooo yeyeeeee
And she bad and she looking for the kpa
Looking for the kpa
Efé Ighó ogologo something
Me am doing if for my people and my family
My father and my brother
This Raba I must get it
My family must test it o i
Money i go get
Mama smile brother go smile no regret
Sister go smile friends go smile for this earth
This all the pains of the past them go forget
No lie lie lie
Na me kolourful
I go make am for this earth
And she bad and she looking for kpa
Looking for the kpa
Looking for the kpa ye
And she bad and she looking for kpa
Looking for the kpa
Looking for the kpa ye
And she bad and she looking for kpa
Looking for the kpa
Yeeee
And she bad and she looking for kpa
Looking for the kpa
Writer(s): Oghenevwogaga Jessica Gbenedio
Lyrics powered by www.musixmatch.com