Presentada en

Créditos

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Niphkeyz
Niphkeyz
Künstler:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Niphkeyz
Niphkeyz
Produzent:in

Letras

IbK, Ibk...
Niphkeys, Niphkeys...
If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh ......
Make e no cause gbege e,
before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na
Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy,
bring your body close to me.
The boys dem dey look your body .......
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy,
bring your body close to me.
Oh oh!
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla,
Shey na because you fine, tori o ni di nla.
Ba mi pe bobo Niphkeys,
ko ba mi fa llu yaaa
Baby njoo,njoo,njoo
Baby njoo,njoo,njoo
I need u in di bed baby close the door
It's u that I crave I no talk no more
Emergency man in need
I no fit wait no more
Yeah..yeah
She a fine gal wallah
Na hilo zigo amebeba ni big balaa
Come to me Tz Boy u know I'm a big baller
Make I chop u like I chop Jollof
U got me screaming say
Huyo mtotooo (huyo mtotooo)
I need your totoo
I no mean to be rude,no vex
Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy,
bring your body close to me.
The boys dem dey look your body .......
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy,
bring your body close to me.
Oh oh!
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla,
Shey na because you fine, tori o ni di nla.
Ba mi pe bobo Niphkeys,
ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing.
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me,
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids.
Ahn
Stay with me, don't come and go,
she's too fine, toyin tomato
Let me be your commando,
baby fun mi lowo bi ti Orlando.
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
funmi ni freestyle ,
ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn
Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight i dy,
bring your body close to me.
The boys dem dey look your body .......
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight i dy,
bring your body close to me.
Oh oh!
I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla,
Shey na because you fine, tori o ni di nla.
Ba mi pe bobo Niphkeys,
ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing.
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me,
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids.
Ahn
instagramSharePathic_arrow_out