Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
GYC
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Fortune Kingsley
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
Shockerbeat
Produzent:in
Letras
People de talk but i dey my lane
And i de hold am down
omo wetin de sup
you no de looku face
I no de play joker o
and If u no like me, me i no like you
Make u no de pale o
See as monkey de work
And baboon de chop
Because dem no need middle man
Make u talk for my face
Me i no like cona na na na na
Make u no go de shala la ye ye ye
Water go rush for ya eye ya ya
Make you yarn for ma face
Cause u fit don de craze
Make you no go de shalala ye ye ye
Water go rush for ya eye
Aye Aye kokan aye
(Aye o aye aye o aye o ah)
Aye aye i de over them
(I dey over dem I dey over) 2x
9ice's verse:
Kokan Aye 3×
Moti mu omi semi semi, Ota olerimi se, moti mu omi semi semi kinba'lerogun se,
Enemies wey dey hate you over them
Maka tabatiada over them
Kokan Aye 5×
Motigba pe Ogun laye'o
Eyin ti'adepo atonawo
For your mama cooking pot'ha be salty
I am down,
what you gonna do to me
Kile'fese fun mi
what you gonna do to me
Kile'fese fun mi
Kos'oun telese, kolorun mamo
Kolorun mamo
Tolorun'bamo, 'shami'lagbe
Chorus: Aye, Aye, Kokan aye
Aye, Aye, Aye' Obada
Chorus: Aye, Aye, Kokan aye
Aye, Aye, Aye' Obada
Eedris' verse:
Food don Done, every bagger carry spoon
Shey na your mama and your papa nain cook the food
For inside this bad economy hardships
I call you come shop, you throw away my spoon
Wetin I do to deserve this wickedness
Anyway I don learn from my mistakes
And from today, I no send, I no look Uche face
Thank God sey Bullion Records give me plenty food
Jollof rice, chicken and Tuwo shinkafa
German Burger, kilberg, roasted chicks
Omode yi, oya wabami celebrate
Nkan togbe seyin yen, lo'mumi jubilate
Baby give me that bury make I feel the love
Make we party All night to the breakdown
As monkey dey work now, bamboo dey shop
If you no like me, guy Kokan Aye
If you no send me, guy Kokan Aye
Ilu
9ice second verse:
Over them, ati'shanana
Over them, momati'shananana
Gbele'pori Ota, ima shanana
Over them, above them
Bullion Van ati'shanana
Gbena bori Ota, Otishanana
Panana, shanana, amadagbana
Gbena'bori ota, atidagbana
Written by: Fortune Kingsley