Canciones más populares de Jaywon
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Jaywon
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Jaywon
Komponist:in
Next World Music
Texte
Okpuozo
Komponist:in
Akunwafor Obiligbo
Komponist:in
Ogundare Olusola
Komponist:in
Letras
So emeka get e visa,to go to malay
To find better hustle,to find greener pasture
Emeka say chibuike take care of my wife
After two years e come back see belle
Who give am belle if you ask me
Na who I go ask o
Shey na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
Abi na kehinde
If you ask me
Na who I go ask o
If you ask me
Na who I go ask o
Inside life
Inside life
Inside life o
Disappointment disappointment
Inside life o
Impossibility is possible inside life o
Inside life
Inside life
Inside life o
Na who know man they kill am ah ah ah
Na who know you go kill you
Ah ah ah
Na who know you go kill you my brother
Onye nno madu nso ga nu isi eze ya
Ye na ka jia ju ju ju
Na which kain life be this mama eeh
Oluwa jaywon umu obiligbo nno nu
My brothers and sisters make you no trust anybody o
Inside life
Inside life
Inside life o
Disappointment disappointment inside life o
Impossibility is possible inside life o
Inside life
Inside life
Inside life o
Eeh eh ah ah ah
Eeh eh ah ah ah
Eeh eh e
Ebebe ah ah
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah (eh)
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah(eh)
Ebebe ah ah(eh)
Oya ebebe ah ah
Eh eh
If you ask me
Na who I go ask o
If you ask me
Na who I go ask o
If you ask me
Na who I go ask o
If you ask me
Na who I go ask
Shey na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
Abi na kehinde
Abi na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
Abi na kehinde
If you ask me
Na who I go ask o
If you ask me
Na who I go ask o
Inside life
Inside life
Inside life o
Disappointment disappointment inside life o
Impossibility is possible inside life o
Inside life
Inside life
Inside life o
Oya ebebe ah ah(eh)(eh)
Ebebe ah ah(eh)(eh)
Uwa Ebebe ah ah(eh)(eh)
Oya ebebe ah ah (eh) (eh)
Obuozo ebebe ah ah
Jaywon ebebe ah ah
Eh ebebe ah ah
Ebebe ah ah
Ebebe ah ah
Ebebe ah ah
Oya ebebe ah ah
Ebebe ah ah
Oya ebebe ah ah
Ebebe ah ah
Oya ebebe ah ah
Ebebe ah ah
Oya ebebe ah ah
E eh
Shey na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
Abi na kehinde
Shey na taiye
I say abi na kehinde
If you ask me
Na who I go ask o
Written by: Akunwafor Obiligbo, Iledare Juwonlo Jaywon, Next World Music, Ogundare Olusola, Okpuozo