Letras

Food no dey for boys to focus
Rice no dey even Garri cost
Slim trouser don turn to bogus
Hunger go kill person for Lagos
I Dey slim dem talk say na gym
Things too hard for this kind regime
Ulcer Dey no food to treat am o!
Hunger go kill person for Lagos.
Jehova, when all this pain will be over
I Dey pray hard and I Dey pay tithe,
Hunger still dey hold me tight.
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey o
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey o
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey,
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey o
Hunger Dey, hunger dey
Hunger Dey, hunger dey
We Dey import food wey dey grow when we plant
I for repeat the verse but my ego really can’t
And that one na because of intellectual power plant
The type wey de off Nepa pant
Based on Nepa plans to become a baddie;
Make her dance with the Nepa BANDS
Anyone you Dey , you must collect
As in beta plank
Enough has been enough since way before Jonathan
But e come dey be like una engines get another tank
School fees hike that’s another one,
People stressing home and away
That’s another one
You go get bar still dey choke
That’s another one
You go make gain still dey broke
That’s another one
And another and another and another one
Observation no be crime
That’s another song
And another and another and another one
Observation no be crime
E be like say dem dey use us play game
Hunger games.
I Dey fear, I no wan mention name
Mention names
You wey wan use 1.5 billion, build borehole wey be 5 million,
you wey dey chop our money o
You fly private jet with the money o
Written by: Lawal Michael Nasiru Bolaji, Olanrewaju Ogunmefun David
instagramSharePathic_arrow_out