Letras

[Intro]
Nna mehn
It's Ayüü btw
[Chorus]
E get things I dey try solve
No be beans, no be rice, kpomo
Aje, haters looking like, "guy commot"
Come dey vibe come dey try tunnup
I go fill my glass cup
Hennessy, Azul I shakor
Owambi, jasi tomato
Come and see my whip, my motor
I go feel am tight o
Eazi life, my girl skin tight o
Owambi, jasi tomato
Come and see my whip my motor
[Bridge]
Omo, I must defend ya
E don tey since I see a girl like you
Wey dey turn-up and burst up my head
Obobi, see this kind girl, omo, I gats to love
Omo, I no pretend
[Verse 1]
Upon I fuck, you still love me nuh
All the talk you dey talk e dey work una
Now your family say make you block me now
But we really more than that, it's all facts
Baby, why you moving like that?
Love it when you braid it all back
Know you're my slatt
Bad and boujee don't trap
Imma take the wig off, hit it from the back
[Bridge]
Omo, I must defend yh
E don tey since I see a girl like you
Wey dey turn-up and burst up my head
Obobi, see this kind girl, omo, I gats to love
Omo, I no pretend
[Chorus]
E get things I dey try solve
No be beans no be rice kpomo
Aje haters looking like guy commot
Come dey vibe come dey try tunnup
I go fill my glass cup
Hennessy, Azul I shakor
Owambi, jasi, tomato
Come and see my whip my motor
I go feel am tight o
Eazi life, my girl skin tight o
Owambi, jasi tomato
Come and see my whip my motor
[Outro]
Omo, I must defend yh
E don tey since I see a girl like you
Wey dey turn-up and burst up my head
I go fill my glass cup
Hennessy, Azul I shakor
Owambi, jasi tomato
Come and see my whip my motor
Written by: Daniel Tarlumun Ayu, Enosabor Omontuemhen, Oziren Zedomi
instagramSharePathic_arrow_out