Letras

[Intro]
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Mophty yeah
[Verse 1]
Oh baby Philomina
Why you dey make man don dey shiva?
Omo na weytin you dey want make you tell me ago come ago come deliver
Me ano dey lie believe am
Shey you de only girl I want need ya
And make nobody try me competition no go loose it anymore I'm a winner
[PreChorus]
I'm on my way eh-eh-eh-eh-eh-eh
I'm pulling up on you imma need it tonight
I'm on my way eh-eh-eh-eh-eh-eh
I'm pulling up on you imma need it tonight
[Chorus]
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Oh baby girl between me and you and nobody knows aa-aa
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Oh baby girl between me and you and nobody knows aa-aa
[Verse 2]
Wonko ne madedede
For this kind love deɛ menyɛ wo setey
Mɛdɔ waama na akɔ wodedem
Baby girl I'm pulling on you mayɛ ready
Don't really talk cus I got you
Baby na you, you dey amuse me
Don't really know what I can do
When I'm with you, you dey confuse me
Ɔdɔ wonim sɛ wonni hoa medaa nna ooo
Masi wo makoma mu hemaa mente nisuo oo
Oh tell me what you want girl I wanna know oo
Cus it be you you you you you you you aa-aa
Wonko ne madedede
For this kind love deɛ menyɛ wo setey
Mɛdɔ waama na akɔ wodedem
Baby girl I'm pulling on you mayɛ ready
Don't really talk cus I got you
Baby na you, you dey amuse me
Don't really know what I can do
When I'm with you, you dey confuse me
[PreChorus]
I'm on my way eh-eh-eh-eh-eh-eh
I'm pulling up on you imma need it tonight
I'm on my way eh-eh-eh-eh-eh-eh
I'm pulling up on you imma need it tonight
[Chorus]
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Oh baby girl between me and you and nobody knows aa-aa
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Oh baby girl between me and you and nobody knows aa-aa
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Oh baby girl between me and you and nobody knows aa-aa
Shekpe
Tonight make I play you like Abedi Pele
Oh baby girl between me and you and nobody knows aa-aa
instagramSharePathic_arrow_out