Presentada en

Créditos

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Faniyi Oluwatobi Opeyemi
Faniyi Oluwatobi Opeyemi
Songwriter:in

Letras

[Verse 1]
Be like say them want to koba mi
Wọn fe koba mi
Even if them try
Oluwa blessings go cover me
Oluwa cover me
[Verse 2]
Dem wan de bother me
You no fit bother me
But when dem no be money
Tell me how them go fit to bother me
Ol e bother me
[Chorus]
Vibez on vibe
Vibe plus vibe
Is equal to big vibez
Free your mind
Ma ṣ'ọka
Padi you live your life
Vibez on vibe
Vibe plus vibe
Is equal to big vibez
Free your mind
Mash your car
Make you live your life
Oluwa losheyi o
Yea yea yea yea yea yea
Oun lo n gbọ temi o
Yea yea yea yea yea yea
Baba mi lo ṣeyi o
Yea yea yea yea yea yea
O ṣe t on gbọ temi o
Yea yea yea yea yea yea
[Verse 3]
Ladugbo mi wọn n beere mi o
Owo lo sọmọnu ki n le kọle mi o
Dakun jọwọ ko gbọ t'emi o
O ṣe o to n gbọ t'emi o
[Verse 4]
So many times ti n ma sun lebi
Ṣo mọ Phynest ko sun le mi?
I been de smoke arizo on a daily
Zero promo t'ọn fi gbe mi
[Chorus]
Vibez on vibe
Vibe plus vibe
Is equal to big vibez
Free your mind
Ma ṣ'ọka
Padi you live your life
Vibez on vibe
Vibe plus vibe
Is equal to big vibez
Free your mind
Mash your car
Make you live your life
Oluwaloṣeyi o
Yea yea yea yea yea yea
Oun lo n gbọ t'emi o
Yea yea yea yea yea yea
Baba mi lo ṣeyi o
Yea yea yea yea yea yea
O ṣe to n gbọ t'emi o
Yea yea yea yea yea yea
[Refrain]
Lọmọ kan ba shock mi o
O fẹ lọ lock mi o
Ọpẹlọpẹ awọn brody mi o
Mi o ba ti mọ ni body mi o
Written by: Faniyi Oluwatobi Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out