Letras

Patapata is where we come from down below
But am a champion ask milo
Okrika turn to moschino
Lori papa we be papilo
I tell bad Belle mae e carry go
Aini owo lowo tete ja si gbo
Suru lere duro dasiko o
But jimasun no jogodo
I hope say you dey see as I dey struggle am
No be my fault if I dey sanjupa
See that your shoe you self buckle an
Hustlers everywhere ogbeni bo si ta
You no like jama jama
But you like pizza
Danfo is not your type
You sabi taxify
Chiamaka want a luxury life
Chibuzo no ready to sacrifice
Omoh every hustler get hin pay day
Bo pe boya story ma change eh
Osanle your mama dey gate
We outside your papa dey wait eh
Them say without money my life na
waste eh
Omoba Olowo lon ponke
Chai what a shame eh
Asaba straight
Poverty efele
Any way is a way a way
Is a way,is a way o
Any way is a motherfucking way
Omoh Any way is a way is a way o
Eni mo way lo mo iwe o
Is a way, Any way is a motherfucking way
This Shawty just wan dey gbadun everyday faaji
Chilling wit dem alhaji and dem Zaddy
She only want some expensive shit
She fell in love Gucci Prada and the zannoti
Boys Dey package kosi much oo
Kosi Ile kosi motto
Day by day lanfin grind o
Malo fe broke boy fight for ur life o
Chiamaka wannna parte after party
Tori eeh loshey man funmi ni pressure
How many I won talk
Melo ni mofe mention
Aiymoye oppression
Olohun Loni mioni tini hypertension yeh
Things are so hard where we come from
Awa odele fake eeh
Tori pe awa o bolanle
Torieh lojumin shey ran mio ja fun wire wire
Mofe gbe gbogbo transformer
Kowope kowole o
Omoh every hustler get hin pay day
Bo pe boya story ma change eh
Osanle your mama dey gate
We outside your papa dey wait eh
Sava bien merci, Bonjour monsieur
Ejo gutter doti wa gba epe o
I dey my lane eh I just dey hustle for my pay
Any way is a way a way
Is a way,is a way o
Any way is a motherfucking way
Omoh Any way is a way is a way o
Eni mo way lo mo iwe o
Any way is a
Any way is a motherfucking way
Written by: Yan Yan
instagramSharePathic_arrow_out