Presentada en
Canciones más populares de Rexxie
Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rexxie
Musiker:in
Oxlade
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Chisom Ezeh
Songwriter:in
Ikuforiji Olaitan
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Chisom Ezeh
Produzent:in
Letras
[Intro]
Yo Rexxie pon this one
[Verse 1]
K’oma pesi, I see, I see lot of enemies
Dem wanna take my place, dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be smiling at me, bomboclaat
I see, I see lot of frenemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbing and at the same time be smiling at you
Brother, me I no go no where
See
Oluwa dey for me, so
I no dey fear nobody, zero
I go dey push earnestly
Oh-oh, zero
Me I no go no where
See
I go dey double up
Gbosassa
I go bop and talk, yeah-ooh
Zero, oh-oh, zero
[Verse 2]
Shebi na me be that Lere boy wey no get level
Now, I dey pop on TV, you dey fear devil
You no go see heaven, I promise you level
‘Cause every sinner man go die, you no go see heaven
[Verse 3]
Omo, you no fit reach us, shebi normally
And me I shock everybody like a pandemic oh
I dey work, I dey pray, no be me, and grace
Take a lot ginger to dey drop gbedu
[Bridge]
Shebi na me be that Lere boy wey no get level
Lere boy wey no get level
[Chorus]
K’oma pesi, I see, I see lot of enemies
Dem wanna take my place, dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be smiling at me, bomboclaat
I see, I see lot of frenemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbing and at the same time be smiling at you
Brother, me I no go no where
See
Oluwa dey for me, so
We no dey fear nobody, zero
I go dey push earnestly
Oh-oh, zero
Me, me I no go no where
See
I go dey double up
Gbosa
I go bop and talk
Zero
Rexxie Rexxie, o mo
Oh-oh, zero
[Verse 4]
See, me I pray for my mama and I pray for my brother
And I pray for my nephew and I pray for my father
Pray for the people wey dey wish me well
And if you no like me, ogbeni go to hell oh
Pray for my family, I pray for the ones
Wey mean a lot to me and the ones wey make me wake like a dada
[Outro]
Me, I get real **** for my side
And if you still dey fear, you go dey get one side
Me, I get this feeling wey dey-dey one kind, wey dey-dey one kind
Written by: Chisom Ezeh, Ikuforiji Olaitan