Letras
[Intro]
Hm-mmm
Yeah-yeah-yeah
O Bad on the mic (Bob mix)
[PreChorus]
Sleepless night upon sleepless night o
Am I a vampire?
Na Your grace I take dey live so
No be man power, no be man power
Many locations dey
But na your juju sure pass
Forget the body spray
Baba, na You sure pass
[Chorus]
Run am for us, oh, run am for us
Oluwa, run am for us
[Verse 1]
O Bad, you too bad, listen (Run am)
Corizo is on another one with koko
Without me telling you, you supposed don know the koko (I dey tell you)
Single and searching, na money na hin me I wan toast
Steady grinding, be like this hustle na tomatoes ('Toes)
Brokeness is the highest kind of fever (Yes)
Gonna get you confused like "That single" by Danni Silver
Life is a bitch, without money, you no fit fuck am
On God, on God, you no dey tire to dey talk am? (Hey, God!)
Go street boys, so let's secure the bag (Bag)
Delay fit day, you know say hustle sef dey hard (Hard)
And if e sure for you, ogbẹni, no dey brag
Some people fail the exam, but steady dem be they jack (Dem read o)
What's my name? Corizo is my name (Yes)
I came up from the ghetto just to get the fame (They dunno)
I just snitch, now you know my aim
And if you try stop am, chale, na you la dem go shame
[PreChorus]
'Cause sleepless upon sleepless night o
Am I a vampire?
Na Your grace I take dey where I dey so
No be man power
Many locations dey, but na Your juju bad pass (Bad O)
Forget the body spray o, Baba, na You sure pass
[Chorus]
Oluwa, run am for us, run am for us
Run am for us, eh
Oluwa, run am for us
Run am for us, oh
[Bridge]
We no get today funds
Baba, na you dey for us
Na beg we dey so
Make You run am for us
E don tey we dey pray
Na your answers we dey wait
Baba, run am for us, oh
Run am for us, run am for us (For us)
Yeah-yeah
Run am for us, oh
Oluwa, run am for us, oh, run am for us, oh
Run am for us, oh, run am for us, run am for us
[Verse 2]
Hey, keep your love, money is what I should be counting
Truth be told, love die with Moses for mountain
They come real and clean, fake promises later
Don't ever text me if you aren't talking 'bout the paper (Whoa)
No give dem versa, they go put you for death roll
Bloodline, bloodline, everything end when you detro
Money stop nonsense and it brings fake friends, too
You like no jot down, me am heading for the verse two
When everything dey na dem go regard you
Do you remove casket for he birthday? Detro you go loose-guard you
Na broke serious girlfriend, another guy dey worry her
Who no get money, konji no supposed dey worry am
Corizo again, every beat you dey massacre (Yes!)
****, quit rap, you can't remove oil from the akara (No)
Love and friends, that shit should be banded
These bitches can wait, for now, you should be money minded ('Ded)
**** forming loyalty like wolf, they want me in their pack
But loyalty is when you have my back behind my back
Stay focus, so who wan shock you make you shock am
Life is a bitch, burst everywhere so you fit fuck am (Damn)
[Outro]
Watch your back well, who dey with knife fit be your best friend
The realest person in your team should be your girlfriend
These girls sha join the people way dey injure us
This street e be like wild animal, it's very dangerous
Get rich or die trying, that is the deal
Mind who you trust, ****, screenshotting is real, yeah
The glory they see, they don't feel the pain we feel
So, if your boyfriend dey give, aunty, use your head dey bill
This is papa giving you wisdom, this is not music
Written by: Courage Osula