Letras

Chai
Oyoyo
See
Oyoyo
I don come, I don show
Ay chai see
Oyoyo
J Martins
Ay, oyoyo
Everybody, everybody say
Oyoyo
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
Oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Chai, see oyoyo
See, so make you stand to your feet and dance here for me eh
Oyoyo
Chai, everybody say
See as God don wear me a brand new coat
Make una come follow me celebrate
Everybody make una dey shout oyoyo
Oyoyo eh I say
See, me I don come with my kind of flow
J Martins don come elevate
People dey see me dey shout oyoyo
Oyoyo eh I say
Shey na God dey bless me if He dey make me dey shine like this oh
Na Him be the reason why the people dey see me they shout oyoyo
Whether e good oh eh
Oh eh
Whether e bad oh eh
Oh eh
See God wey do am for me e go do am for you eh
Everybody, everybody say
Oyoyo
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
Oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Oyoyo
See, so make you stand to your feet and dance here for me eh
Oyoyo
Chai! When I say coolu coolu
Baba and mama dem coolu coolu
Okada drivers coolu coolu
Baba God e dey your side oh
Chai! When I say, coolu coolu
My brothers and sisters, coolu coolu
Everybody where you dey at coolu coolu
Baba God e dey your side oh
Chai, see, wait for your place e na turn by turn
Everybody must to make am eh
This life where we dey no matter how you do
Enemies must to talk eh
As God don bless me oh eh
Na so He go bless you oh eh
God wey do am for me He go do am for you eh
Everybody, everybody say
Oyoyo
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
Oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Oyoyo
See, so make you stand to your feet and dance here for me eh
Oyoyo
Chai
Everybody say
J Martins
God e don bless me eh
See as my life e dey sweet eh
Make una dey chop like biscuits eh
Chai, na my song eh
Anywhere I go, I dey scatter
I no dey gree
Them say I too harsh for the matter
No be you be my God eh
So make you dey watch, wetin you dey talk eh
Shey na God dey bless me if He dey make me dey shine like this oh
Na Him be the reason why the people dey see me they shout oyoyo eh
See whether e good oh eh, oh eh
Whether e bad oh eh, oh eh
See God wey do am for me e go do am for you eh
Everybody, everybody say
Oyoyo
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
Oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Oyoyo
See, so make you stand to your feet and dance here for me eh
Oyoyo
Chai
Everybody, everybody say
Oyoyo
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
Oyoyo
E no matter whether them like you or not eh
Oyoyo
See, so make you stand to your feet and dance here for me eh
Oyoyo
No, no, no, no
Ay, J Martins
Written by: J. Martins
instagramSharePathic_arrow_out