Canciones más populares de DJ Big N
Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
DJ Big N
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Nonso Temisan Ajufo
Komponist:in
Adeyale Aderemi Henry
Komponist:in
Letras
Issa Banger
Oh Oh Oh Oh
When You’re big, you’re Big Abeg
Crown Baby
Big N
Fun mi the Mic
Never look down on anybody
Na everybody get destiny
O wo prada emi d’ogbon si
As long as we no naked
Kadija say she don taya
She talk say I don loose guard
She’s trying to get herself a zaddy
She don taya to wear jacquard aii
Today Na your own , tomorrow get control o
As everything Dey go ka sha ti survive
As I Dey drop am make dem feel the vibe o
And as I dey hustle on a low
Ota I ba j’oju mi (Aje)
oluwa lo ni glory (Aje)
dem wan Begin confuse me (Aje)
won fe fimi ko story
won fe k’aeroplane mi wo hold up (Aje)
I don Dey fly I can’t stop (Aje)
the bottles don Dey pop up (Aje)
the money don Dey pile up (Aje)
so ; you dey among them
All the people wey Dey jump fence
Thank God don catch dem
Before I vex I go report dem to God first
I say eeeeeeeeeeeeh mama eeeeeeeeeh
Suku eeeeh Suku eeeeh Suku eeeeh
When you re big you re big abeg
Simply put I am the best o
I be lion dem be pet
Who chop beans Na en Dey mess o
Kogbagidi
They want to copy me
I laugh in Swahili
I say eeeeeeeeeeeeh mama eeeeeeeeeh
Suku eeeeh Suku eeeeh
Big N
Remy Crown
When You’re big, you’re Big Abe
Written by: Adeyale Aderemi Henry, Nonso Temisan Ajufo