Vídeo musical

D'banj - As i Dey Go [King Don Come 2017] Audio
Ver D'banj - As i Dey Go [King Don Come 2017] Audio en YouTube

Presentada en

Créditos

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
D'banj
D'banj
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Daniel Oyebanjo
Daniel Oyebanjo
Komponist:in
Kehinde Oyebanjo
Kehinde Oyebanjo
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Cheeky Chizzy
Cheeky Chizzy
Produzent:in
Tefa
Tefa
Produzent:in

Letras

As I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my way, every day as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money (my raba)
Some of dem dey ask questions, na God write my story (my series)
If at all dem jealous us, we still sweet like honey (like sugar)
Dollar like na one thousand, we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Ko kan aye, ko kan aye (ko kan aye)
Oh-oh-oh, ko kan aye (ko kan aye)
Ko kan aye, ko kan aye (ko kan aye)
Ah-ah-ah, ko de kan aye (ko de kan aye) (listen)
God sef don forbid for me to be loser
Anywhere we go, na we be the shakers and the movers
But if you don't know you will never know (gba!)
Ti o ba so, je kin je komo, ma duro jaye yii k'ale
As I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my way, every day as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money (my raba)
Some of dem dey ask questions, na God write my story (my series)
If at all dem jealous us, we still sweet like honey (like sugar)
Dollar like na one thousand, we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Ko kan aye, ko kan aye (ko kan aye)
Oh-oh-oh, ko kan aye (ko kan aye)
Ko kan aye, ko kan aye (ko kan aye)
Ah-ah-ah, ko de kan aye (ko de kan aye)
God sef go forbid for you to be loser
Shey na you, shey na you and you want to be a super, superstar
But if you no try, you no go know bo'nshe gbawo, bo'nshe ri ola
Ko de duru jaye yii kale
As I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go, as I dey go
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my way, every day as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money (my raba)
Some of dem dey ask questions, na God write my story (my series)
If at all dem jealous us, we still sweet like honey (like sugar)
Dollar like na one thousand, we go still buy Ferrari pelu Bugatti
Ko kan aye, ko kan aye (ko kan aye)
Oh-oh-oh, ko kan aye (ko kan aye)
Ko kan aye, ko kan aye (ko kan aye)
Ah-ah-ah, ko de kan aye (ko de kan aye)
Written by: Daniel Oyebanjo, Kehinde Oyebanjo
instagramSharePathic_arrow_out