Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Ayo Jay
Künstler:in
DJ Tunez
Künstler:in
Agho Ekhator
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Agho Ekhator
Songwriter:in
Ayoola Ogundeyi
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
DJ Tunez
Produzent:in
Echotheguru
Produzent:in
Letras
Major Tunez
See my radar e be on you, yeah
Tell me anything wey I no fit do, yeah
For your matter I dey battle, yeah
Giving all them **** royal rumble, yeah
I want you tonight (tonight)
Girl you know it's on sight (know it's on sight)
See na you I dey find
You're number one for my mind, yeah
I want you no be fight (no be fight, no be fight)
Girl you know I don try (girl you know I don try)
So no dey form power mike
'Cause you know I don't bite, yeah, yeah
As I enter she surrender, yeah, yeah
So tell them bagaz na back to sender, yeah, yeah
As I enter she surrender, yeah, yeah
So tell them haters na back to sender, yeah, yeah
Smooth motherfucker
Smooth motherfucker
Smooth
I'm a smooth motherfucker
Turn wine into water
Dem dey play my songs
From yankee to ojota o
But I am far from butter o
Ajekpako from the gutter o
But I can flow like water
That's why I'm so important
I want you walahi
Shey you go go Dubai
Make we dey go my side
Girl me I wanna change your life
Ngwanu decide (biko decide)
Shey you go be my wife
Me and you be like four and five
Come girl, let's enjoy the ride, yeah
As I enter she surrender, yeah, yeah
So tell them bagaz na back to sender, yeah, yeah
As I enter she surrender, yeah, yeah
So tell them haters na back to sender, yeah, yeah
Smooth motherfucker
Smooth motherfucker
Written by: Agho Ekhator, Ayoola Ogundeyi