Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Frank D’Nero
Künstler:in
Timaya
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Frank D’Nero
Komponist:in
Frank Ibiba Higgwe
Songwriter:in
Letras
Everybody say
Everybody say, chai
Everybody say no be my tory, na Frank D'nero eh
I say na dem mama eh (Timaya)
I say na dem papa eh (Dem papa soldier, eh-ah)
Oh baby girla
You make me holla
Anytime wey I dey pop
By the skin short harder
Inside my villa
Girl, this thing don dey touch me for brain
Oh baby girla
You make me holla
Anytime wey I dey pop
By the skin short harder
Inside my villa
Girl, this thing don dey touch me for brain
E hol' I say
Oh-uh! You must to cure my craze, eh ah (Gbadam)
Anytime I see you, I dey craze (Gbadam)
Anytime I see you, something go dey race (Gbadam)
Oh-uhh eh-ah! You must to cure my craze, eh ah (Gbadam)
Anytime I see you, I dey craze (Gbadam)
Anytime I see you, something go dey race (Gbadam)
Unu ga-egbu mmadụ lee aa
The first time when I see you
Shey e be like say na my dream come true?
With your sexy smile and the way you the move
You dey confuse me, girl, I come to you
'Cause the way you dey ddance on the dancefloor
Anytime I look at you, girl, I dey want more
See me, see wahala
Baby girl, she dey make me to dance galala
Baby girl, you dey spice my life
You be one of a kind and you know I can't deny it
Everytime you dey touch my mind
You be the one wey I find
Day and night, you dey my mind eh
Everytime you dey on my mind
You be one of a kind
And you know I can't deny it, eh
Eh-eh-eh-eh-eh-eh (I don't wanna pull up to your bumbum and dance)
You go wound oh
Oh baby girla
You make me holla
Anytime wey I dey pop
By the skin short harder
Inside my villa
Girl, this thing don dey touch me for brain
Oh baby girla
You make me holla
Anytime wey I dey pop
By the skin short harder
Inside my villa
Girl, this thing don dey touch me for brain (Chineke m ee)
Girl, I don try to look for another babe
The more wey I dey try, the more wey I dey fail
So, baby, no delay, come along to my place
You be number one, girl, among the girls wey I don date
Think twice
Bring enough spice
I feel so sexy when I look into your eyes
See, my sugar stick e don dey rise
Come take me play, like say I be rice
Show your enterprise, girl, come heal my blight
Cure my craze, where me sing
Oh baby girla
You make me holla
Anytime wey I dey pop
By the skin short harder
Inside my villa
Girl, this thing don dey touch me for brain
Oh baby girla
You make me holla
Anytime wey I dey pop
By the skin short harder
Inside my villa
Girl, this thing don dey touch me for brain
E hol' I say
Eh-ahn ahn! You must to cure my craze, eh ah (Gbadam)
Anytime I see you, I dey craze (Gbadam)
Anytime I see you, something go dey race (Gbadam)
Everybody make una dey hear am eh-eh-eh
You must to cure my craze, eh ah (Gbadam)
Anytime I see you, I dey craze (Gbadam)
Anytime I see you, something go dey race (Gbadam)
Unu ga-egbu mmadụ lee ee
Unu ga-egbu mmadụ lee ee
I say na Frank D'nero eh
Say na Frank D'nero eh
Everybody, Frank D'nero eh
Yarn the personal tory eh
I say we dey come from behind eh (Oh, oh, oh, oh, oh)
(Oh, oh, oh, oh, oh)
Wetin we go talk again? (Oh, oh, oh, oh, oh) I say na wetin we go sing again?
I say na wetin we go yarn again eh? (Oh, oh, oh, oh, oh)
Unu ga-egbu mmadu lee ee (Gbadam)
Written by: Frank Ibiba Higgwe