Vídeo musical

Love Song Ft. Victor AD, Duncan Mighty
Ver Love Song Ft.  Victor AD, Duncan Mighty en YouTube

Presentada en

Créditos

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Larry Gaaga
Larry Gaaga
Stimme und Gesang
Duncan Mighty
Duncan Mighty
Stimme und Gesang
Victor AD
Victor AD
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Larry Gaaga
Larry Gaaga
Songwriter:in
Duncan Mighty
Duncan Mighty
Songwriter:in
Victor AD
Victor AD
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Marvio
Marvio
Produzent:in
Marvel Michael Otuya
Marvel Michael Otuya
Produzent:in

Letras

Gaaga Muzik
Mr. Money, o
It's Victor AD
Duncan Mighty
Larry Gaaga
Did I just hear somebody say
"My girl, you not complete, ai?
Who dem be?
Who dey are?
Who dey come wey wan compete, ai?
My favourite song, o
I put you on repeat, o
'Cos if you no dey, o
My story no complete, o
Mama and papa no like me
Poor boy from the street dem no mind me
My former plan na to knock all your friend
But as you don come my life, you change my dreams eh
Natural, simple, easy going my zobo
I love your smile and dimple
Girl, you burst my logo
This is not a regular love song
Not something from your regular thoughts
As I no fit give you VIP trip
For my heart, you no go dey regular place
Say make dem leave me, o
(GirI, I go fight community for you, oh baby)
And if dem leave me, o
(I say, "I go take bottle for my chest, oh baby")
Make dem leave me, o
(Anything I go do for you, oh baby)
Make dem leave me, o
Make dem leave me, o
Settle down plan for marriage last year my girl
But the money no come
Engagement ring I give you no be gold
We change am when money don come
Even in a hurry, oh baby
I no go forget you
Engagement don too tey, baby
You wan turn Lord of the ring, o
Biko, biko, don’t go, baby
Only you I fit call my lady
All these boys, dem dey high you baby
But den, make you no fall, my lady
(Eworiwo odoyewu)
(Na you make me go higher)
(Oh baby o, oh-oh)
Say, "Make dem leave me, o"
(Girl, I go fight community for you, oh baby)
And if dem leave me, o
(I say, "I go take bottle for my chest, oh baby")
Make dem leave me, o
(Anything I go do for you, oh baby)
Make dem leave me, o
Make dem leave me, o
For your sake I go bu madu, o
Istava to ka miehofenu Lamborghini
And nobody can make me feel this way
Geru gu lema biko, bia ma nuli ebe
Larry Gaaga Know mighty
O tu bad fun e nise un bewu
(Larry Gaaga)
Larry Gaaga know mighty
Go tu bad fun e nise un bewu
Say, "Make dem leave me, o"
(GirI, I go fight community for you, oh baby)
And if dem leave me, o
(I say, "I go take bottle for my chest, oh baby")
Make dem leave me, o
(Anything I go do for you, oh baby)
Make dem leave me, o
Make dem leave me, o
(For your sake I go bu madu, o)
I go bu madu, eh
For your sake I go kill person, yeah
Ewa go kpe blessing, yeah
Larry Gaaga know this story, yeah
Eh, we go wound person, eh
I tell dem say
(Larry Gaaga)
(Teri sindakuko, o)
(Baby shindakuko, o)
(Shindaku)
(Teri sindakuko, o)
(Baby shindakuko, o)
Written by: Duncan Mighty, Larry Gaaga, Victor AD
instagramSharePathic_arrow_out