Letras

Tolotolo
Where you dey go?
This your waka, eh, all na for show
Do you remember me?
I'm the little bird that couldn't fly
I know you thought I was gonna die
See me now as I fly
See me high up in the sky
Because dem get small money (no more humility)
Them wear rainbow colour (colour dey riot)
Them begin disturb your eye (dey make dirty yanga)
Yanga na wetin? (Yanga na tolo)
Tolo na wetin? (Tolo na turkey)
Turkey na wetin eh eh? (Turkey na for chop o)
Whoa, na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Show me wetin dem get wey another no get
Tell me wetin dem do wey another never do
Oh, if man no be God o, some people for chop sand o
But the Almighty plan o e no dey we hand o, wororo
Dem begin make e yanga, dey make dirty yanga
Yanga na wetin? (Yanga na tolo)
Tolo na wetin? (Tolo na turkey)
Turkey na wetin eh eh? (Turkey na for chop o)
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Written by: Emeka Okonkwo, Sunny Neji
instagramSharePathic_arrow_out