Letras
For my head, for my head
My heart beats, my heart beats, my heart beats
I want reason you
I for like dey your side
If I want visit you
′Cause you just dey my mind
Sounds from the vibe machine
I reason you
I want dey your side
I for like visit you
'Cause you just (Damn)
Shekpe
I for no come if I be hater
Ele oo
I for no shower you the rabba
I wanna give you two seconds of mine
Eh, so baby cool up your temper
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again?
Ayayayayoyo
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again?
Baby I′m loosing control
Yea, manya for my head o (Manya)
For my head o, for my head o (Manya)
Ye, manya for my head o
For my head o, for my head o (Manya)
I want reason you
I for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind
I want reason you
I for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind (Damn)
Boss like Anita′s face
A fine girl from Rivers state
As a sabi boy from Delta state
I getty money boku for pipeline oh
Baby make you follow me solo (Solo)
This your body get ororo (Ororo)
Your body get ororo
Oh na, na, na, na, na, na
Mo sick about your love o
Manyi na you melon dey pop o
Omalicha for my shoe size o
Oh na, na, na, na, na, na
Mo sick about your love o
Manyi na your melon dey pop o
Omalicha for my shoe size o
Oh na, na, na, na, na, na
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again?
Ayayayayoyo
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again?
Baby I′m loosing control
Yea, manya for my head o (Manya)
For my head o, for my head o (Manya)
Manya for my head o (Manya)
For my head o, for my head o (Manya)
I want reason you
I for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind
I want reason you
I for like dey your side
I want visit you
′Cause you just dey my mind
I for no call if I be danger
You for no pick if I be stranger
Bad belle people want dey kill my shine
But let's stay together
Because my mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again?
′Cause I no know again
My mama know your name
My papa know your name
Wetin you want again?
Baby I'm loosing control
Ye, manya for my head o (Manya)
For my head o, for my head o (Manya)
Ye, manya for my head o (Manya)
For my head o, for my head o (Manya)
Written by: 2sec Onyisi Agiliga, David Adedeji Adeleke, Ifiok Monday Effanga, Peruzzi