Presentada en

Créditos

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Magnito
Magnito
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Magnito
Magnito
Komponist:in

Letras

As i get money ehn, i con start to enjoy I open my company, all my village people na im i employ Everybody wey know me before come dey call me oga bomboy I marry my girlfriend e no reach two weeks na im she born boy As i get money ehn, i sign big footballers I sign mikel obi i no ask am how much, i paid him in dollars There is nothing money cannot do, i make messi goalkeeper for gunners If i write exam i no dey bother again, i dont care if i come last As i get money ehn, i call my landlord I tell am to tell me the cost of his property just in one word My brother pato As i get my own money i begin to diet I want to become the next metusela am not ready to die yet A hundred and fifty years is not too much and thats my target Raba dey! Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey (Money dey oh) Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey (Money dey oh) Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey As i get money ehn, i start to import All the ugly girls wey dey lekki phase1 i start to export Dangote follow me for instagram as him hear say i dey hot Otedola con dey para say him must carry me go court As i get money eh, i enter monaco I carry my three igbo wives Nkechi, Chinye Adaku Mun kote mai masala dukan ku kutan gidan na mukaku Na so so EFCC everyday na me dem begin dey tackle As i get money ehn, i go do meeting with nepa I give their oga money dem no go take this light again never Nice Idea patoranking my brother the approach is clever Like rich monk i dey dash my money on a daily to whoever Raba dey! Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey (Money dey oh) Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey (Money dey oh) Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Repeat hook till beat fades Magnito – As I get Money Ehn Lyrics ft. Patoranking Kindly Share On: Twitter Facebook 1 Google Labels: Magnito, Patoranking Lyrics: Magnito – As I get Money Ehn ft. Patoranking You Might Also Like: DJ Maphorisa – Snap Dat Shit Lyrics Ft. Patoranking Top 10 Songs With Lyrics For The Month Of August Lyrics: AKA – Special Fi Mi Ft. Patoranking Lyrics: Reekado Banks – Killah Whyna ft. Patoranking Lyrics: Mr Eazi – Leg Over Lyrics: Dremo – 12 Bang ft. Davido Lyrics: Magnito – As I get Money Ehn ft. Patoranking Lyrics: Masterkraft – Salsa ft. DJ Jimmy Jatt Lyrics: Zoro – Mabuza Mabuza (Street Thanksgiving) Lyrics: Falz – Cool Parry ft Saeon Lyrics: Qdot – Lalalu ft. Lil Kesh Lyrics: Phyno – Obiagu Lyrics: Phyno – Best Rapper Lyrics: Phyno – Joy comes in the morning Lyrics: Phyno – So Far So Good Lyrics: Solidstar – Legit ft. Flavour & Phyno Lyrics: DJ Enimoney – People Talk Alot ft Olamide & Pheelz Lyrics: Skales – Temper Lyrics: Phyno – Okpeke ft. 2Face & Flavour Lyrics: Phyno – Ochie Dike Mama ft. Onyeka Onwenu Lyrics: Yemi Alade – Tumbum Lyrics: Runtown – Mad Over You Lyrics: Chidinma – Fall in Love Lyrics: Lola Rae – Biko ft. Davido READ LATEST FOREIGN LYRICS Join Our BBM Channel: C003E62D4 Privacy Policy | About Us | Contact Us | All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only. Download File
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out