Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Mr 2kay
Künstler:in
Jonsers
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Abinye David Jumbo
Songwriter:in
Letras
who born monkey wey no like banana?
who born crayfish wey no love to bend?
you see, for my life me I no like pretend
who born the fish wey no go swim water? (aaai)
how I no go love you wey your papa na Governor?
tell me how I no go love you wey your mama be Minister? eeh
how I no go love you wey your uncle be Senator?
for story to change na just one signature ooh.
So if I loooove you, you go feel my love oh, my love oh 2x
who no like better thing make l see? jowo
who no like better thing make I see? mmm mmm
who no like better thing make I see? 2x
Jennifer too fine
Them say she too get big eye
na only big men she de find
them say she too like money
na only big thing she de buy
every weekend she de for Dubai
As long as you get the money
chai she go love you die
Small chidinma Comot for house
she come back with belle
Aunty begin de vex, say, who be the boy?
she say na that boy for market
wey dey sell next to shop
aunty vex increase
so you no see Commissioner pikin
You no see Otedola pikin
You no see Mike Adenuga son
or you no see Lulu Briggs pikin
Dangote sef you no see
And she saaay aunty na love oh, na love oh 2x
Lyrics powered by www.musixmatch.com